Plus omotola go make am sextuplets... huh!! orezo... did u say SEXtuplets?? Posted: at 13-11-2008 08:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 13-11-2008 09:38 AM (16 years ago) (m) Yes i did... Habi no be soo... ooh she is female ooo...LOL Posted: at 13-11-2008 09:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
karina at 13-11-2008 09:42 AM (16 years ago) (f) hmm thats's a great one, keep it up orezo. Posted: at 13-11-2008 09:42 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
amici at 15-11-2008 12:29 AM (16 years ago) (f) Blah
Fly commot for here... abeg help me tell am Posted: at 15-11-2008 12:29 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
amici at 15-11-2008 12:39 AM (16 years ago) (f) plus sillyjokker dat na quintuplets
watin be all this english for, watin be triplet, quantuplet, quintuplets etc, una dey speak french for here abi na spanish, or italiano abeg oooooooooooo. na like this i take no am triplet fourplet fiveplet sixplet etc abi no be english una dey speak 4 here Posted: at 15-11-2008 12:39 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FunkyKing at 15-11-2008 01:23 AM (16 years ago) (m) Sharp guy no be thief ooh my broda. Habi u no know???
I dey feel you.... KIU!
Life is too short........ live right while you still can Posted: at 15-11-2008 01:23 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@amici... dem dey speak anthology of vocabularies... Posted: at 15-11-2008 05:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 15-11-2008 09:06 AM (16 years ago) (m) plus sillyjokker dat na quintuplets
watin be all this english for, watin be triplet, quantuplet, quintuplets etc, una dey speak french for here abi na spanish, or italiano abeg oooooooooooo. na like this i take no am triplet fourplet fiveplet sixplet etc abi no be english una dey speak 4 here 100 go be hundredplet abi Posted: at 15-11-2008 09:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rezimero u and amici need urgent torturing as a psykolomental couples Posted: at 15-11-2008 06:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 06:36 PM (16 years ago) (f) abeg ooooooooooooooooooooh, if me and rezi be couple you non know hw that kin house go be. abeg put us 4 ground Posted: at 15-11-2008 06:36 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@amici...now u dey confess to the general public...to let them know your mischievous attitudes LOL Posted: at 15-11-2008 07:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 15-11-2008 08:22 PM (16 years ago) (m) Rezimero u and amici need urgent torturing as a psykolomental couples
e dey pain you? Posted: at 15-11-2008 08:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rezimero u and amici need urgent torturing as a psykolomental couples
e dey pain you? How dem go torture you and he go pain me? u no dey think ? Posted: at 15-11-2008 08:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 09:00 PM (16 years ago) (f) abeg rezi they think, u hear. ehen! grin i see ur comment 4 my profil, u do well oooooooooooooooooooooooooooooh Posted: at 15-11-2008 09:00 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ahh Posted: at 15-11-2008 09:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 15-11-2008 09:18 PM (16 years ago) (f) u no fit tank me abiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii. ok naaaaaaaa i go show u. Posted: at 15-11-2008 09:18 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wetin u wan show apart from this Posted: at 15-11-2008 09:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 15-11-2008 11:14 PM (16 years ago) (m) cool
2.0. Posted: at 15-11-2008 11:14 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
amici at 15-11-2008 11:19 PM (16 years ago) (f) watin cool, put am 4 fire naaaaaaaaaaaa. Posted: at 15-11-2008 11:19 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wetin u wan show apart from this  ok na... grin ya eye don see wetin pass u...u think say na me... amici hot pass me ooh... Posted: at 16-11-2008 06:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |