stephen d yeye master

Date: 06-01-2012 1:03 pm (13 years ago) | Author: Digitalman
[1] 2 3 4
- at 6-01-2012 01:03 PM (13 years ago)
(m)
Stephen go wedding ceremony, when him reach there, them say make everybody close their eyes for prayer, na that time Stephen open him eyes.
them say make everybody open their eyes after the prayer, na that time him come close him eyes
(the man dey do the opposite of wetin dem dey talk)
them say make every body sit down, na that time Stephen stand up, them say make every body stand up, na that time him sit down.  Shocked Shocked Shocked
so when ee com reach time for refreshment, Stephen go sit down for left side, them com start to share rice from the right side. b4 them reach where him dey, rice com finish.

him vex com go sit down for the right side, when mineral time reach, them start from the left side. b4 them reach where him dey, mineral com finish.

stephen com dey vex 4 him mind ''which kind thing b dis now''

at this time, him no bother to go sit down anywhere again.
so when the time to share tooth-pick reach, na him them com start with. Cheesy Cheesy Cheesy



Posted: at 6-01-2012 01:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
- rakelly at 6-01-2012 01:06 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-01-2012 01:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 01:28 PM (13 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy
teeth don plenty oo

Posted: at 6-01-2012 01:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 01:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  6-01-2012 01:03 PM
Stephen go wedding ceremony, when him reach there, them say make everybody close their eyes for prayer, na that time Stephen open him eyes.
them say make everybody open their eyes after the prayer, na that time him come close him eyes
(the man dey do the opposite of wetin dem dey talk)
them say make every body sit down, na that time Stephen stand up, them say make every body stand up, na that time him sit down.  Shocked Shocked Shocked
so when ee com reach time for refreshment, Stephen go sit down for left side, them com start to share rice from the right side. b4 them reach where him dey, rice com finish.

him vex com go sit down for the right side, when mineral time reach, them start from the left side. b4 them reach where him dey, mineral com finish.

stephen com dey vex 4 him mind ''which kind thing b dis now''

at this time, him no bother to go sit down anywhere again.
so when the time to share tooth-pick reach, na him them com start with. Cheesy Cheesy Cheesy



Na wao so Stephen miss the food but get toothpick! Chei and the guy neva chop for a Long time. Him been tell me say na im last hope for chop be that . Those people wicked oh.
Anyway stepho my man i tell Skypon to give u the okpa and Zobo wey him chop remain yesterday
Posted: at 6-01-2012 01:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 01:53 PM (13 years ago)
(m)
i no dey chop dat kyn food o

Posted: at 6-01-2012 01:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 01:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  6-01-2012 01:53 PM
i no dey chop dat kyn food o

Come na deny u dey deny so?
I get the Pix for FB ,BB and NP oh
Posted: at 6-01-2012 01:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 02:06 PM (13 years ago)
(m)
oya post am make i see  Angry Angry

Posted: at 6-01-2012 02:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 6-01-2012 02:08 PM (13 years ago)
(f)
chei! yeye
Posted: at 6-01-2012 02:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 02:09 PM (13 years ago)
(m)
No worry carry chair sidon wait i dey come>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<
Before i go u sure say Rakelly Baby no go vex if she see am?
Posted: at 6-01-2012 02:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 02:25 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  6-01-2012 02:07 PM
yeye dey smell here

yes i dey perceive am for ya body

Posted: at 6-01-2012 02:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 02:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on  6-01-2012 02:09 PM
No worry carry chair sidon wait i dey come>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<
Before i go u sure say Rakelly Baby no go vex if she see am?

if she see wetin?

Posted: at 6-01-2012 02:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 02:28 PM (13 years ago)
(m)
u know na!
Posted: at 6-01-2012 02:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 6-01-2012 02:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  6-01-2012 02:08 PM
chei! yeye
For ya head!
Posted: at 6-01-2012 02:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 02:50 PM (13 years ago)
(m)
u don swallow ur fufu and oil soup finish?

Posted: at 6-01-2012 02:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 02:54 PM (13 years ago)
(m)
at least e better pass zobo and okpa in the morning
Kuli kuli and groundnut in the afternoon
and Roasted rat balls in the evening.
Posted: at 6-01-2012 02:54 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 03:04 PM (13 years ago)
(m)
oh....i see na wetin u dey chop be dat
na die u dey oo

Posted: at 6-01-2012 03:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 03:05 PM (13 years ago)
(m)
U don finish oh.
Nothing remain.
Posted: at 6-01-2012 03:05 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Monsol at 6-01-2012 03:07 PM (13 years ago)
(m)
When u u chop them finish dem go digest for ur head come make am big
U no see as ur head dey increase per second per second
Posted: at 6-01-2012 03:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 03:24 PM (13 years ago)
(m)
abeg go chop ur junk food joor

Posted: at 6-01-2012 03:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 03:25 PM (13 years ago)
(m)
junk food dey cause abnormality for head growth
See tthe result for ur head
Posted: at 6-01-2012 03:25 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions