queenrukky at 25-01-2012 12:29 PM (13 years ago) (f) hm,mmmmm...na wetin? Posted: at 25-01-2012 12:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 25-01-2012 12:32 PM (13 years ago) (m) i no know ooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 25-01-2012 12:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 25-01-2012 08:09 PM (13 years ago) (f) sky na u de smell? Posted: at 25-01-2012 08:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmm  person mess here >>>>> Posted: at 25-01-2012 08:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 25-01-2012 09:55 PM (13 years ago) (m) what a rubbish Posted: at 25-01-2012 09:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 26-01-2012 11:22 AM (13 years ago) (m) na naija babe?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 26-01-2012 11:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 26-01-2012 02:29 PM (13 years ago) (f) na wa for some naija guys sef?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-01-2012 02:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 26-01-2012 03:40 PM (13 years ago) (f) Reply |
gimac at 26-01-2012 10:14 PM (13 years ago) (m) na wa for some naija guys sef?
dont mind them babe Posted: at 26-01-2012 10:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na wa for some naija guys sef?
say wetin happen?? Posted: at 27-01-2012 12:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 27-01-2012 12:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 27-01-2012 07:31 AM (13 years ago) (m) Posted: at 27-01-2012 07:31 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 27-01-2012 08:48 PM (13 years ago) (f) dont mind them babe
wetin u b? ghanaman? Posted: at 27-01-2012 08:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hm,mmmmm...na wetin?
na why you dey ask?? Posted: at 28-01-2012 01:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 30-01-2012 02:23 PM (13 years ago) (f) i dey frenz muscule
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 30-01-2012 02:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 30-01-2012 02:23 PM (13 years ago) (f) I'm sorry my princess to have offended you!!,  I'll be careful next time. So what's gwan?? just chilling...........puking on the poster lols
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 30-01-2012 02:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 30-01-2012 02:24 PM (13 years ago) (f) why yu dey shock abi yu never see prince b4
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 30-01-2012 02:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 30-01-2012 03:59 PM (13 years ago) (f) why yu dey shock abi yu never see prince b4  o girl na escape prince which he run frm somwhere..................... well i still de think where he frm run so i go take am back Posted: at 30-01-2012 03:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 2-02-2012 09:48 AM (13 years ago) (m) wetin u b? ghanaman?
you no tell me that is now ghana people Posted: at 2-02-2012 09:48 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kadike at 2-02-2012 01:01 PM (13 years ago) (f)  guy over mumu dey worry u oooooo na becoz say u de smell na wetin mak u de meet gals wey de smell oo abeg bath up Posted: at 2-02-2012 01:01 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |