dirtykid at 21-02-2012 05:04 PM (13 years ago) (m) Beat that woman rapper well well.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 21-02-2012 05:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
shooorrrrrrrrr wait naaaaaaaaa refree............... we are still on break. dickman2 go eat he go soon come back
Na half tym Whistle be dat. Abi u nor dey watch football match? I dey wait 4 dem in 2nd half
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 21-02-2012 05:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:05 PM (13 years ago) (m)  ok i no vex again oooooooo Posted: at 21-02-2012 05:05 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
wave ur flag... Dis na Naija, so wave Naija flag
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 21-02-2012 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyimau20 at 21-02-2012 05:07 PM (13 years ago) (f) It seems the man cooked up this story to attract pity  , because he would nt be standing at a place and be watching his wife while beating him..Or did u marry undertaker as a wife? Posted: at 21-02-2012 05:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 21-02-2012 05:07 PM (13 years ago) (f) Beat that woman rapper well well.
Na who be the woman rapper? Posted: at 21-02-2012 05:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:08 PM (13 years ago) (m) ajanni one of your wife beat u yesterday too..
yes that very one wey born you abi? Posted: at 21-02-2012 05:08 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
lertipha at 21-02-2012 05:08 PM (13 years ago) (f) Nawa o...why na? Posted: at 21-02-2012 05:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lertipha at 21-02-2012 05:09 PM (13 years ago) (f) yes that very one wey born you abi?
Yepa see as u attack am. Posted: at 21-02-2012 05:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Story Story- Story Posted: at 21-02-2012 05:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wave ur flag... Dis na Naija, so wave Naija flag
e no dey Posted: at 21-02-2012 05:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:11 PM (13 years ago) (m) Reply |
Reply |
sophiebaby at 21-02-2012 05:13 PM (13 years ago) (f) Reply |
e no dey 
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 21-02-2012 05:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:14 PM (13 years ago) (m) na me u de call little girl? chai................ na yeye de worry u
ok ooooo egbesu big girl , no vex oooooo Posted: at 21-02-2012 05:14 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:14 PM (13 years ago) (m) me ajanni? nor worry come house today if i nor beat u
haaahhaahhaa Posted: at 21-02-2012 05:14 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Treasure2 at 21-02-2012 05:15 PM (13 years ago) (f) Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:17 PM (13 years ago) (m) Ehen so na 3 days ago fight u wan fight today ? Its a forum, why u go vex?? If u ur body dey hot u go offline calm dan, later u com back....no nid for insult my dear pls peace kepper Posted: at 21-02-2012 05:17 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:19 PM (13 years ago) (m) she say my mama na ashawo ,,na she tell me three days ago,,
yes now , you can,t denny that now Posted: at 21-02-2012 05:19 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |