at 23-02-2011 04:13 PM (14 years ago) i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth 
the abolore own plus the beer how e test? Posted: at 23-02-2011 04:13 PM (14 years ago) | | |
Reply |
why una dey make mouth here?  river is here
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-02-2011 04:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 04:31 PM (14 years ago) i test deffney own with beer the first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come Posted: at 23-02-2011 04:31 PM (14 years ago) | | |
Reply |
i test deffney own with beer the first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come  i go ask her oooooooo...............u sure say u test am?
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-02-2011 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 04:40 PM (14 years ago) i tell you,na true na, i drink am drink beer, e test like kulu  but i never finish, i still dey test. Posted: at 23-02-2011 04:40 PM (14 years ago) | | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 04:47 PM (14 years ago) (m) i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth  the abolore own plus the beer how e test? e sour...abeg i no knw wetin she carry o Posted: at 23-02-2011 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 04:49 PM (14 years ago) (m) why una dey make mouth here?  river is here  u no fear? i go just mop u dry Posted: at 23-02-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
why una dey make mouth here?  river is here  u no fear? i go just mop u dry omg.....see this small man..........u want make i use u brush my teeth?
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-02-2011 04:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Funny....... Posted: at 23-02-2011 04:55 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 23-02-2011 04:57 PM (14 years ago) i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth  the abolore own plus the beer how e test? e sour...abeg i no knw wetin she carry o oboy this wan sweet small , e con dey bitter again, e be like say the sweet one na finished product, while the bitter wan still dey processing stage , make i wait small ,i go con test am again , maybe another finished product don ready Posted: at 23-02-2011 04:57 PM (14 years ago) | | |
Reply |
brightossy at 23-02-2011 05:07 PM (14 years ago) (m) wentin you wan hear?
posted b4 Posted: at 23-02-2011 05:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 05:08 PM (14 years ago) (m) why una dey make mouth here?  river is here  u no fear? i go just mop u dry omg.....see this small man..........u want make i use u brush my teeth?  na lie...talk anoda one. Posted: at 23-02-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 05:10 PM (14 years ago) (m) i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth  the abolore own plus the beer how e test? e sour...abeg i no knw wetin she carry o oboy this wan sweet small , e con dey bitter again, e be like say the sweet one na finished product, while the bitter wan still dey processing stage , make i wait small ,i go con test am again , maybe another finished product don ready  abolore own too small like agbalumor,e come sour join,b like pap water Posted: at 23-02-2011 05:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 05:21 PM (14 years ago) i put wetin dey inside BRA for mouth and i also put wetin dey inside BAR for mouth  the abolore own plus the beer how e test? e sour...abeg i no knw wetin she carry o oboy this wan sweet small , e con dey bitter again, e be like say the sweet one na finished product, while the bitter wan still dey processing stage , make i wait small ,i go con test am again , maybe another finished product don ready  abolore own too small like agbalumor,e come sour join,b like pap water you sure say she no rob poison there, no be say if you finish the testing you go con yamutu, Posted: at 23-02-2011 05:21 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 05:39 PM (14 years ago) (f) i test deffney own with beer the first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come  wetin be this? make i wash wash u now now!!!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 05:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 05:41 PM (14 years ago) (f) i test deffney own with beer the first thing e test like kunu, but make i test again , wait i de come  i go ask her oooooooo...............u sure say u test am? no mind am...he just miss me!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 05:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 05:42 PM (14 years ago) (f) Reply |
at 23-02-2011 06:03 PM (14 years ago) Reply |
Deffney at 23-02-2011 06:09 PM (14 years ago) (f) ok na laugh to death! make later i go give u somethin u never forget!!!!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 06:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 23-02-2011 06:20 PM (14 years ago) bring am come nah!!!!! Posted: at 23-02-2011 06:20 PM (14 years ago) | | |
Reply |