Actress Tonto Dike is set to star in yet another p0*;n movie after she featured in one called ‘dirty secret’. The movie which will be out in no time is titled ‘stripper in love’. A redhead who has seen a preview of it says the actress appeared naked at some point in the movie.
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 14-08-2011 12:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
sammy111 at 14-08-2011 12:32 PM (13 years ago) (m)
dat is her own cup of tea....if she lik let her feature in complete porn movies........i pity her bf.....
Posted: at 14-08-2011 12:32 PM (13 years ago) | Upcoming
kelvinnice at 14-08-2011 12:43 PM (13 years ago) (m)
Abegiii,..my as you said, is her own cup of tea,...if she like, she should go naked,..na she get herself,..lol...abeg una backyard gate dey open, make i pass dey go... .
Posted: at 14-08-2011 12:43 PM (13 years ago) | Newbie
will0101 at 14-08-2011 02:10 PM (13 years ago) (m)
almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
Posted: at 14-08-2011 02:10 PM (13 years ago) | Newbie
umuyo101 at 14-08-2011 02:30 PM (13 years ago) (m)
IBEG LEAVE HER ALONE. THIS POSTER WHERE U COME FROM SEF? U DEY TALK LIKE VILLAGE MAN. SHE DEY ONLY ACT TO MAKE A LIVING, WHAT OF THOSE WHICH DEY FOR ITALY DEY SELL DIA BODY AND RISK HIV. TONTO NO SELL HERSEF, SHE DEY ONLY ACT, NOTHING ELSE. THIS POSTER DON FALL MY HAND
Posted: at 14-08-2011 02:30 PM (13 years ago) | Upcoming
mosemsss at 14-08-2011 02:58 PM (13 years ago) (m)
its Tonto some once name???she is not even fine....if she like make she naked...if nah only me her film go spoil for STORE..poster i can see U dont have a JOB.
Posted: at 14-08-2011 02:58 PM (13 years ago) | Newbie
almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
all ur family member are useless, and we the true born nigeria cause u exnigeria chiko parch up like u that, that thunder go first roast ur father or mother ur uncles ur sisters 4 ur villiage, b4 the thunder will finaly scatter u put 4 front of ur chiko shrine buda, see nonesence talk, infact na caterpiller we no get brake go scatter put 4 front of that computer ....
Posted: at 14-08-2011 03:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
all ur family member are useless, and we the true born nigeria cause u exnigeria chiko parch up like u that, that thunder go first roast ur father or mother ur uncles ur sisters 4 ur villiage, b4 the thunder will finaly scatter u put 4 front of ur chiko shrine buda, see nonesence talk, infact na caterpiller we no get brake go scatter u put 4 front of that ur computer ....
Posted: at 14-08-2011 03:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
flavour-real at 14-08-2011 03:32 PM (13 years ago) (m)
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM
almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
MY GIRL I DEY FEEL YOU............I NO FOLLOW, NA DEM SABI
Posted: at 14-08-2011 03:32 PM (13 years ago) | Upcoming
flavour-real at 14-08-2011 03:37 PM (13 years ago) (m)
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM
almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
BUT GIRL, BAD WORD TO SAY..... THUNDER STRIKE UNA....WATCH YOUR MOUTH, AND BE CARE THE KIND OF WORDS YOU USE ON PEOPLE.......
Posted: at 14-08-2011 03:37 PM (13 years ago) | Upcoming
Jeonleon at 14-08-2011 04:19 PM (13 years ago) (m)
Quote from: will0101 on 14-08-2011 02:10 PM
almost all the ppl on naijapals are usless....now all of una dey comment good,some say na her life it's all about money,some say na for fun....but when dem talk say modelling gal naked all of una dey abuse the lil gal...all of una whey be nigerias i just pray make thunder strike una and una goverment together make we whey be ex nigeria fit triump over una,nonsense
Not again!!!..........am tired of readin comments here dat condemn Nigeria or Naijapals! If u dont lyk the site or the country....Pls, dont key in the words in ur address bar!!!!!!!!!
Nobody forced u in here!...neither are ur fingaz glued 2 ur keyboard! So, why not do urself a favor..... And logout, alryt?!....gosh!!!!
Posted: at 14-08-2011 04:19 PM (13 years ago) | Upcoming