I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit...
like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad..
i think is better u eat werrin go suit ya belle.
me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u.
but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 22-07-2010 09:27 AM (14 years ago) | Addicted Hero
knightangel at 22-07-2010 09:36 AM (14 years ago) (m)
NA EFFIZY DEM JUST WAN FORM....EFFIZI WEY GO KILL DEM. AND WORST OF ALL THE FOOD WEY DEM DEY ORDER FOR THE SO CALLED "FIVE STAR RESTAURANT", DEM NO DEY EAT AM FINISH...
Posted: at 22-07-2010 09:36 AM (14 years ago) | Newbie
sophiebaby at 22-07-2010 09:37 AM (14 years ago) (f)
Quote from: knightangel on 22-07-2010 09:36 AM
NA EFFIZY DEM JUST WAN FORM....EFFIZI WEY GO KILL DEM. AND WORST OF ALL THE FOOD WEY DEM DEY ORDER FOR THE SO CALLED "FIVE STAR RESTAURANT", DEM NO DEY EAT AM FINISH...
WHY DEM NO DEY FIT FINISH AM?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 22-07-2010 09:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero
knightangel at 22-07-2010 09:52 AM (14 years ago) (m)
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 09:37 AM
Quote from: knightangel on 22-07-2010 09:36 AM
NA EFFIZY DEM JUST WAN FORM....EFFIZI WEY GO KILL DEM. AND WORST OF ALL THE FOOD WEY DEM DEY ORDER FOR THE SO CALLED "FIVE STAR RESTAURANT", DEM NO DEY EAT AM FINISH...
WHY DEM NO DEY FIT FINISH AM?
ALL IN THE NAME OF FORMING...(EFFIZI)
Posted: at 22-07-2010 09:52 AM (14 years ago) | Newbie
hmmmmmm what even bothers me most is that most of these gurls, when they get to their house, na so so garri dem go dey drink but if u make mistake take dem out, dem go behave like obasanjo daughter
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
Posted: at 22-07-2010 10:08 AM (14 years ago) | Hero
sophiebaby at 22-07-2010 10:12 AM (14 years ago) (f)
Quote from: esonu on 22-07-2010 10:08 AM
hmmmmmm what even bothers me most is that most of these gurls, when they get to their house, na so so garri dem go dey drink but if u make mistake take dem out, dem go behave like obasanjo daughter
i dey tell u..
and even when u take dem go dia dem go dey eat small small like ajeh. but if dem rich dia houx .. oooo boi see rushing eeeeeeeeee
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 22-07-2010 10:12 AM (14 years ago) | Addicted Hero
orjipedro2k3 at 22-07-2010 10:39 AM (14 years ago) (m)
guys good ooen..........i`m impressed........but sha dont fail to take ya babe out once in a while and make her feel but dont let her waste ya food......she must shrub the last ite of it oooooooooooo
Posted: at 22-07-2010 10:39 AM (14 years ago) | Newbie