blessedme at 13-01-2011 10:38 AM (13 years ago) (f) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
in dat case na she wan suffer.......................she has d opportunity so i think she utilise it wisely and will u like ya luvly wifey to get pregnant outside and bring it for u? while d both of u knows who has d problem Posted: at 13-01-2011 10:38 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 10:39 AM (13 years ago) (f) omo dis 1 person go take critical decision oh
like wat? 2 captain no fit dey in a boat she u know................so if she cant reproduce i no fit afford 2 live wit man oh..... no wonder guys dey 1st give thier woman belle b4 them marry am but u too check yaself wella cos i no one man wey no fit give im wife belle now d woman dey suffer am I wonder oooo ohhhoohh Posted: at 13-01-2011 10:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 10:39 AM (13 years ago) (f) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
Why dem no go borrow the thing from another super man?. lol Posted: at 13-01-2011 10:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 10:40 AM (13 years ago) (f) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
Hmmmmmmmmm say something jor Posted: at 13-01-2011 10:40 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 13-01-2011 10:43 AM (13 years ago) (m) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
in dat case na she wan suffer.......................she has d opportunity so i think she utilise it wisely and will u like ya luvly wifey to get pregnant outside and bring it for u? while d both of u knows who has d problem make she marry else where..............
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 10:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thomax at 13-01-2011 10:44 AM (13 years ago) (m) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
may i ask hw this woman take knw say she fit get belle? she do test for hospital ni abi wit corner corner side testing courtesy of adultery ? Posted: at 13-01-2011 10:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 10:59 AM (13 years ago) (f) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
may i ask hw this woman take knw say she fit get belle? she do test for hospital ni abi wit corner corner side testing courtesy of adultery ? she has got a child b4 she got married. Tho she lost d child Posted: at 13-01-2011 10:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 10:59 AM (13 years ago) (f) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
in dat case na she wan suffer.......................she has d opportunity so i think she utilise it wisely and will u like ya luvly wifey to get pregnant outside and bring it for u? while d both of u knows who has d problem make she marry else where.............. for ya mind u go let her go? Posted: at 13-01-2011 10:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 13-01-2011 11:03 AM (13 years ago) (m) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
in dat case na she wan suffer.......................she has d opportunity so i think she utilise it wisely and will u like ya luvly wifey to get pregnant outside and bring it for u? while d both of u knows who has d problem make she marry else where.............. for ya mind u go let her go? any woman wey me n she dey n she no born pikin...........she dey go.whether na ma fault or hers i no care
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 11:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 11:18 AM (13 years ago) (f) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
in dat case na she wan suffer.......................she has d opportunity so i think she utilise it wisely and will u like ya luvly wifey to get pregnant outside and bring it for u? while d both of u knows who has d problem make she marry else where.............. for ya mind u go let her go? any woman wey me n she dey n she no born pikin...........she dey go.whether na ma fault or hers i no care i believe say if na ya fault u go opt for plan B which is adoption Posted: at 13-01-2011 11:18 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 13-01-2011 11:20 AM (13 years ago) (m) she is capable of getting pregnant buh d hubby cannot impregnate her
in dat case na she wan suffer.......................she has d opportunity so i think she utilise it wisely and will u like ya luvly wifey to get pregnant outside and bring it for u? while d both of u knows who has d problem make she marry else where.............. for ya mind u go let her go? any woman wey me n she dey n she no born pikin...........she dey go.whether na ma fault or hers i no care i believe say if na ya fault u go opt for plan B which is adoption ok i don agree.........but u no fit tell me say dat u know me more dan i know myself
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 11:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 11:26 AM (13 years ago) (f) i no say i no sabi u at all buh wen it comes to issues like this i sure no wat will be d next Posted: at 13-01-2011 11:26 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 13-01-2011 11:30 AM (13 years ago) (m) I go for another wife afterall polygamy is not a crime
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 13-01-2011 11:30 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 13-01-2011 11:33 AM (13 years ago) (m) I go for another wife afterall polygamy is not a crime
abeg tell dem
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 11:40 AM (13 years ago) (f) I go for another wife afterall polygamy is not a crime
for which houx u go marry am come put Posted: at 13-01-2011 11:40 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 13-01-2011 01:58 PM (13 years ago) (f) HMMMMMMMMM Posted: at 13-01-2011 01:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 13-01-2011 02:11 PM (13 years ago) (m) I go for another wife afterall polygamy is not a crime
for which houx u go marry am come put D houx wey i build b4 i marry d first one
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 13-01-2011 02:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
hotguy77 at 13-01-2011 02:58 PM (13 years ago) (m) Forget sentiment, if the fault is not from me i must get from another woman, they may not come and stay with us but i will take care of them as i would when the stay with me. Haba i go come, see and go......no i have to leave something behind Posted: at 13-01-2011 02:58 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 13-01-2011 04:41 PM (13 years ago) (m) I've seen couples go 13 yrs without having a child. some never even had till death or divorce. some lucky ones go 3yrs barren etc. in Nigeria today, am glad that husbands are nw standing by their wives during this trying times till success comes. though not all and som men are impotent or weak. now "GOD FORBID", wht will u do if u discover tht medically, ur husband or wife can't reproduce? for me, i will go the Abraham way ... with the support of my wife of cos. just like Sarah did. wht abt u? <<Learning mode activated>>Be Patient, or Adopt Afterall na For Better or Worse
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 13-01-2011 04:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 04:47 PM (13 years ago) (f) I go for another wife afterall polygamy is not a crime
for which houx u go marry am come put D houx wey i build b4 i marry d first one over hot go worry d houx die for her to stay Posted: at 13-01-2011 04:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |